Lyrics

Asake and Fireboy DML – Bandana Lyrics

YBNL Artist ” Fireboy DML” comes out another hit album featuring the number trendy artist ” Asake ” in a track titled ” Bandana “. stream now watch official video.

Artists: , Asake
Featured artist: Asake
Album: Playboy
Released: 2022

Genres: Nigerian R&B, Afropop, Afrobeats

Lyrics

[:]
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know meI no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

[Fireboy DML:]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

Share On:

TAGS:


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]