Uncategorized

[Lyrics] Kizz Daniel – “Jaho”

Kizz Daniel – “Jaho Lyrics”

 continues to serve hit after hit year in, year out…here is the audio lyric visual to yet another hit single #JAHO.
Produced by  Coublon. Listen, get the and sing along…

Downloade the mp3 here

[Intro]
Vado
Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho
[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are
[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart
[Pre Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o
Na me dey mix and master

Share On:

TAGS: , , , , , , , , ,


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]