Lyrics

Many Things Lyrics By Bella Shmurda

Akinbiyi Abiola Ahmed, professionally known as , is a Nigerian singer. He rose to prominence with the release of the song “Vision 2020”, and a follow-up remix which featured Nigeria rapper Olamide.
Artist: 
Album: Many Things
Released: 2022
Genre: Afrobeats
Lyrics
So many things on my shoulderMany things wey no matterMany many things burst my medullaOnly small thing I fit talk sha
So many songs on my folderAll of them must to blow shaPlenty girls for my WhatsAppAll of them want to know what's up
See I no go die tonightI go live for lifeAnd if I die tonightI don live my lifeI no go die tonight (lai lai)I go live for lifeAnd if I die tonightI don live my life
Say nigga don comeThe boy don showEnemies dey vex say the boy don blowRight on time, dem ma come my showDen ma ride or dieWhen they see me show
Say nigga don comeThe boy don showEnemies dey vex say thе boy don blowRight on time, dem ma come my showDеn ma ride or dieWhen they see me show
See I no go die tonightI go live for lifeAnd if I die tonightI don live my lifeI no go die tonight (lai lai)I go live for lifeAnd if I die tonightI don live my life
Oh, fine boy Bella, Me naughtyOh, 20 bottles, e no do meI give thanks to the AlmightyFor time and life and gracesAnnabella, yes, you're naughtyOh, fine boy Bella, me naughtyI give thanks to the AlmightyOh, thanks for the things He's done o
Ahh-h-h ahSnow ya ya yaKosi ay ay ay
Ahh-h-h ahKosi ay ya yaDance iya, ya ya yaAll of them ya ya yaAya aya-aDance iya, dance iya, aya ya

Share On:

TAGS:


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]